DanDizzy – Ikebe Lyrics

You are currently viewing DanDizzy – Ikebe Lyrics

Read DanDizzy – Ikebe Lyrics; Also, “Ikebe” is a follow-up to his song “Bad Boy Szn,” which he had already released.

DanDizzy – Ikebe Lyrics

DanDizzy – Ikebe Lyrics

I no go lie mehn I like Ikebe (Big Yansh)
But I can never skin dive Ikebe (big yansh)
I don see many men try go Dey fall in love
Naso Dem Use loose guard Ikebe (big yansh)
E get one Mumu wey go trust Ikebe (big yansh)
Say em mama bin endorse the kele (big yansh)
Now the Mumu werey don see shege (big yansh)
E sure say you no go try this again (big yansh)

E get the way wey I Dey like Ikebe
I Dey see am from the front but na back e Dey Dey
If She come sabi bend her back we go pay
If she talk say na boyfriend she want e go tey
Ikebe Dey whine hoodlum
Me wey don Dey find income
Who talk say man no fit do hookup
I go find you come na you go still first me cum
I Dey last till thy kingdom come

I no go lie mehn I like Ikebe (Big Yansh)
But I can never skin dive Ikebe (big yansh)
I don see many men try go Dey fall in love
Naso Dem Use loose guard Ikebe (big yansh)
E get one Mumu wey go trust Ikebe (big yansh)
Say em mama bin endorse the kele (big yansh)
Now the Mumu werey don see shege (big yansh)
E sure say you no go try this again (big yansh)

Na Mumu Dey fall in love
Her mama Dey call me her son Inlaw
Because funds involve
If I no Dey chest billing dem for call me scum
For their family meeting she go still call me come
Shey na date we Dey date (date oh)
Na you love me I won fornicate (cate oh)
Money matter won Dey come complicate
If na love me I don terminate
Cause me as I Dey…

I no go lie mehn I like Ikebe (Big Yansh)
But I can never skin dive Ikebe (big yansh)
I don see many men try go Dey fall in love

Naso Dem Use loose guard Ikebe (big yansh)
E get one Mumu wey go trust Ikebe (big yansh)
Say em mama bin endorse the kele (big yansh)
Now the Mumu werey don see shege (big yansh)
E sure say you no go try this again (big yansh)

Leave a Reply

This site is protected by reCAPTCHA and the Google Privacy Policy and Terms of Service apply.