Falz ft. Tekno – Owa Lyrics

You are currently viewing Falz ft. Tekno – Owa Lyrics

Falz, a highly popular Nigerian rapper and songwriter, has released an explosive new song titled “Owa” to captivate the music industry.

To make this song even more amazing, Falz collaborated with Tekno, an incredibly talented Nigerian singer-songwriter. The lyrics of this song are sure to captivate listeners with their catchy beat and Falz’s exceptional rapping skills, as well as Tekno’s impressive vocal abilities.

Owa Lyrics by Falz ft. Tekno

Owa Lyrics by Falz ft. Tekno

Na so dem dey do
(Oh no no no)
Pack everybody like sardine
We dey gallivant up and down
Forget say body no be machine
(Body no be machine)
All the tax wey we generate
(Oh no no)
Why the cash no dey circulate
And when we start to calculate
Everybody come dey agitate

Chorus
Ojota, O wa
Owa o
Owa

Agege, O wa
Owa o
Owa

Watch and download all the latest Nigerian comedy videos here!!

Ojota, O wa
Owa o
Owa

Agege, O wa
Owa o
Owa

Verse 2 – Falz
Give me mineral
Pass me the Gala
Hustle critical we no fit retire
O jo cinema
E don turn wahala
Many animal dey put on Agbada

I get medicine, wey dey cure anything
E dey cure poverty
Bring prosperity
Many things
Many things
Everyday, we dey see many things

Tekno’s Verse
Because
It’s a critical reaction
My country no get formation
Oloun
For your information
Population dey for prostitution

I say dem mama dem papa
Dem dey cry (Oh no)
Dem no know how pikin dey kpai
Money no dey he dey drink kai-kai
Kai, haba baba na

Chorus
Ojota, O wa
Owa o
Owa

Ojota, O wa
Owa o
Owa

Agege, O wa
Owa o
Owa

Tekno’s 2nd Verse
Give me mineral
Pass me the Gala
See I know Sikira
She don hustle tire
The way she dey work, suppose wear designer
But she no be baller she no know Dybala
I talk my own
I don dey go
Conductor own
He Stop for road o
You get money
You chop alone
E run belle
You purge alone o

Falz & Tekno
Why you no give me change I para
Dem dey do us ojoro o
I curse the driver I tell conductor say waka
Dem dey do us ojoro o
Stop the motor I need to come down I tire
Dem dey do us ojoro o
Patapata everything scatter
We dey face wahala
Dem dey do us ojoro o

Outro
Ojota, O wa
Owa o
Owa

Agege, O wa
Owa o
Owa

Just in case you missed it, you can as well read the full music lyrics of, Majeeed ft. Tiwa Savage – Gbese. You can as well read the full biography and net worth of Tekno.

Leave a Reply

This site is protected by reCAPTCHA and the Google Privacy Policy and Terms of Service apply.