Laleyi Lyrics – Master KG ft. Joeboy

You are currently viewing Laleyi Lyrics – Master KG ft. Joeboy

Read Laleyi Lyrics by Master KG ft. Joeboy below. “Laleyi” is a great song that you should add to your list of songs to play. It is, however, Master KG’s most recent single from 2022.

Master KG ft. Joeboy Laleyi Lyrics

Master KG ft. Joeboy Laleyi Lyrics

Wanitwa mos
Oh yea, Oh yeaaahh
Uhh yea

I want to do what you want tonight
You want me as bad as i want you, don’t lie
I get plenty of very good vibes
Anybody wey no like am fit to move one side

Oh na the way wey you dey do me
E dey sweet me like movie
I like the way wey you dey feel me
Very sure sey you go do me
Oh na the way wey you dey do me
E dey sweet me like movie
I like the way wey you dey feel me
Very sure sey you go do me

Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad.. (x2)

I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ye ye

I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ha ha

Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that

Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that

Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that

Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad.. (x2)

I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ye ye

I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ha ha

Jo, jo, jo, Joeboy pon deck
Wanitwa mos

Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that

Leave a Reply

This site is protected by reCAPTCHA and the Google Privacy Policy and Terms of Service apply.