Reminder Lyrics – Barry Jhay

You are currently viewing Reminder Lyrics – Barry Jhay

Check out the official lyrics to Barry Jhay’s new single, Reminder, this song was made by Aymixbeats. The is back on streaming services just in time, after his last single “Time Zone.”

Barry Jhay – Reminder Lyrics

Barry Jhay Reminder Lyrics

Intro
I go fit lose my mind
I go fit fall and die
I go fit fall and die
Without you, uh-uh, uh-ah
Without you, I go fit fall and die
Without you, uh-uh, uh-ah

Verse 1
All them bad bitches me I go fit cast and bind
Goodness and mercy every good thing combine
God blessing no go fit tire me whalai
Pikin way dey take knife play
Wey he no dey hear make una leave am make he no hear oo
When he cut am he eye go clear

Pre-Chorus
The thing wey you wan hear no be my mouth you go hear
No be my mouth you go hear
Dem go tey for there
They go grow bear bear ooo
I no go talk am I put am for belle
Mmmm
Won ni kilode gan
Kilode gan
Kilon shele oooo
Shebi wan so fun e tele ooo
Ma rora ni be yen oh, ooh-ooh

Chorus
Say we no dey fear face
Say we no dey see person
Incase you get anything for your mind
Incase you get anything for your mind
We go clear your doubt
Say we no dey fear face
Say we no dey see person
Incase you get anything for your mind
Incase you get anything for your mind
We go clear your doubt

Verse 2
See them dem don dey hate
Their stupidity dem no fit hide am for kolo
Hide am for kolo
O sha mo’ru temi barry eyan Fela Kuti Anikulapo (Anikulapo)
Omo you no fit fool me
Have been to reality
I don’t do Zee world oh
All of my gbedu come on
You already know you go dance okoto, you go dance okoto
Pikin way say he mama no go sleep him self no go sinmi
Person way stupid wetin go feel am? na stupidity
Why you no face your own make you leave another person own
Nobody fit to get your own with hin own oh
Wetin you get wey nobody don get before?
So why should I be buzzing, you can never know oh

Refrain
All them bad bitches me I go fit cast and bind
Goodness and mercy every good thing combine
God blessing no go fit tire me whalai
Pikin way dey take knife play
Wey he no dey hear make una leave am make he no hear oo
When he cut am he eye go clear

Pre-Chorus
The thing wey you wan hear no be my mouth you go hear
No be my mouth you go hear
Dem go tey for there
They go grow bear bear ooo
I no go talk am I put am for belle
Mmmm
Won ni kilode gan
Kilode gan
Kilon shele oooo
Shebi wan so fun e tele ooo
Ma rora ni be yen oh, ooh-ooh

Chorus
Say we no dey fear face
Say we no dey see person
Incase you get anything for your mind
Incase you get anything for your mind
We go clear your doubt
Say we no dey fear face
Say we no dey see person
Incase you get anything for your mind
Incase you get anything for your mind
We go clear your doubt

Outro
Without you I go fit lose my mind
Without you, I go fit fall and die
Without you, I go fit fall and die
Without you, uh-uh, uh-ah
Without you I go fit lose my mind
Without you, I go fit fall and die
Without you, I go fit fall and die
Without you, uh-uh, uh-ah

Leave a Reply

This site is protected by reCAPTCHA and the Google Privacy Policy and Terms of Service apply.