Yemi Alade ft. Zlatan – Ikebe Lyrics
Read Yemi Alade ft. Zlatan – Ikebe Lyrics below; Yemi Alade, who is known as the Effyzzie Music Diva, has just released a new song called “Ikebe,” which features Zlatan.
Yemi Alade, Zlatan – Ikebe Lyrics
kapachi Mari Mari chipaku
astala astala,o baby
ahyeeeee
astala vee,give Dem
ele Le le le le le le le le
kilowi,ahyeeee
o baby ,you too like ikebe
you too like ike
you too like ikebe
kilowi kiloso
jomo,o baby
smooth criminal I dey see you very sharp oo
very sharp
if you see me now,you go know say I no dey slack oo
no dey slack
Toba Fe sare wa tae tae
kebe kebe untumugukwo ikebe
what do you want from me
your love
what is your plan
they find who go meet your every demand you no dey tire, open fire ratata
no reason me you play with fire recognize
you too like ikebe
emawo ikebe
ah ah double decker
Jesu talk true ahbi u normal
baby you dey make me mental
you too like ikebe,too like ikebe
ikebe be,too like ikebe
oya double decker
you too like ikebe,o baby jekomo
you too like ikebe
e say, I want a lady with dah big bum bum
lend me dat lady with dah big bum bum
I want a lady with dah ,big bum bum,big bum bum
wey all dah lady with dah big bum bum, with dah big bum bum
dey say fa who no get money, money too carry chikala
if ikebe see money,dadu daji omabo kpata
kombese o come to suffer
I’m not a learner dollar hard u sef ah
problem back to sender
if you don face am you supposed remember
ah shey na person fine like dis
fine like dis,fine like dis
one person no be two
kombe my sure bet
oh baby my kokolet
kombe fantastic you stew my rice
wen nepa fuck up u be my light
person bell everyday and night
ikebe igara ooh you’re nice
you too like ikebe,you too like ikebe
you too like ikebe,Yale le le le ,you too like ikebe
kilowi,kiloso
you too like ikebe,jomo
oh baby
e say I want a lady with dah big bum bum
lend me dat lady with dah big bum bum
I want a lady with dah big bum bum, big bum bum with dah big bum bum
wey all dah lady with dah big bum bum,I want a lady with a big bum bum
wey all dah lady with dah big bum bum
with dah big bum bum with dah big azodo