Laleyi Lyrics — Master KG ft. Joeboy
“Laleyi” is a song by South African DJ and record producer Master KG, featuring Nigerian singer Joeboy.
Released on November 17, 2022, as a single, the track blends elements of Afrobeats and amapiano, a popular electronic dance music genre originating from South Africa.
It showcases Master KG’s signature upbeat production style and Joeboy’s smooth vocals. “Laleyi” has received positive feedback, with the official music video on YouTube amassing over 1.5 million views since its release.
Additionally, the song is available on major streaming platforms like Apple Music and Spotify.
Master KG ft. Joeboy Laleyi Lyrics
Wanitwa mos
Oh yea, Oh yeaaahh
Uhh yea
I want to do what you want tonight
You want me as bad as i want you, don’t lie
I get plenty of very good vibes
Anybody wey no like am fit to move one side
Oh na the way wey you dey do me
E dey sweet me like movie
I like the way wey you dey feel me
Very sure sey you go do me
Oh na the way wey you dey do me
E dey sweet me like movie
I like the way wey you dey feel me
Very sure sey you go do me
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad.. (x2)
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ye ye
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ha ha
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad.. (x2)
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ye ye
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ha ha
Jo, jo, jo, Joeboy pon deck
Wanitwa mos
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that