Music Lyrics: Read Tekno – Play Lyrics

You are currently viewing Music Lyrics: Read Tekno – Play Lyrics
Read Tekno – Play Lyrics
  • Post author:

Unveiling Tekno’s ‘Play’ Lyrics: A Deep Dive into the Hit Song – Discover the captivating lyrics of Tekno’s ‘Play’ in our comprehensive website today.

Tekno – Play Lyrics

Yeah
Na play play
Na play play

Na play play
We take reach where we dey
Na play play
Na play play
Na play play
We take reach where We dey
But I remember those nights
I Had to go down on my knees and
(Say)

Holy Father Father
Come see man thru
Father come today
Many shortcuts to success
Wey we fit pass through
But we waka all the way

Holy Father Father
Come see man thru
Father come today
Many shortcuts to success
Wey we fit pass through
But we waka all the way

Back then hope
Was the beginning of Ako n′ Uche

Wey make everyday now na holiday
Momma tell me say if you go all the way
Them go holla why ye
I no dey let emotions dey enter matter
Wetin go turn to wine you wan turn to water
Untouchable still on the matter
(I say)
Na play play
Na play play
Na play play
We take reach where We dey
Na play play
Na play play
Na play play
We take reach where We dey
But I remember those nights
I Had to go down on my knees and
(Say)

Holy Father Father
Come see man thru
Father come today
Many shortcuts to success
Wey we fit pass through
But we waka all the way

Holy Father Father
Come see man thru
Father come today
Many shortcuts to success
Wey we fit pass through
But we waka all the way

When the president e dey play (dey play)
Senator e go play (dey play)
Governor you go play (dey play)
Chief judge you go play (dey play)

We the mass we dey play (dey play)
You wey relax you dey play
Well what I can tell you is that
Na play play
Na play play
Na play play we take reach where we day

Our blog is one of the fast-rising blogs that provide individuals with all the life background information about celebrities around the world. You can also check out this brief article on Cam Akers Biography.

Leave a Reply

This site is protected by reCAPTCHA and the Google Privacy Policy and Terms of Service apply.