Carter Efe Ft. Ceeza Milli — Ikebe Supa Lyrics

You are currently viewing Carter Efe Ft. Ceeza Milli — Ikebe Supa Lyrics

The song “Ikebe Supa” is a collaboration between Carter Efe and Ceeza Milli, and both the official audio and video are available on YouTube.

Since its release in October 2022, the track has gained popularity and can be downloaded from various platforms. Fans of Nigerian Afrobeat are sure to enjoy this catchy tune.

Scroll down to read the entire lyrics of Carter Efe’s latest track, “Ikebe Supa,” which features Ceeza Milli. This track after the release of Machala ft. Berri Tiga.

Ikebe Supa Lyrics by Carter Efe Ft Ceeza Milli

Ikebe Supa Lyrics by Carter Efe Ft Ceeza Milli

Intro
Eazzyyyy ooh
Oboy you like f*ck
You like f*ck
Everytime f*ck f*ck
As I am talking to you now, you are f*cking
As I am talking to you now, you’re planning to f*ck
Why? why?
F*ckaholic
Champion (champion)
Mad!!!!

Verse 1
Sho ma bami soro
Tell me wetin you like
I don see many girls, but na you dey my mind ooh
Your friends them go dey reason say I no be your type
But I no pay them no mind ooh
Dem no know wetin you like

Chorus
Ikebe supa
Eh God
Sweet me like suya
Your body na faya
Make I re-wire
Ikebe supa
Supaaa!
Body on fire
Would you be my heart desire
Make I re-wire
Make I re-wire

Post-Chorus
This your low waist
Make man craze
Na your low waist
Make man wan gbes
This your low waist
Make man craze
Na your low waist
Make I wan craze yeah

Verse 2
This your love dey sweet me walai
I no fit concur
Give you all my loving baby ooh
Extra loving on top
To the world my baby you know
That I’ll show you off
My baby show me love
Show me love eeh

Chorus
Ikebe supa
Eh God
Sweet me like suya
Your body na faya
Make I re-wire
Ikebe supa
Supaaa!
Body on fire
Would you be my heart desire
Make I re-wire
Make I re-wire

Post-Chorus
This your low waist
Make man craze
Na your low waist
Make man wan gbes
This your low waist
Make man craze
Na your low waist
Make I wan craze yeah

Leave a Reply

This site is protected by reCAPTCHA and the Google Privacy Policy and Terms of Service apply.